Tuesday 9 July 2019

TX - [Lyrics] Harrysong – Chacha (Remix) ft. Zlatan

Harrysong x Zlatan – Chacha Remix Lyrics
[Intro]
Ooooo oh ooo oh
Ibile
Sister Brother, Chacha
Kapaichumarimarichopaco
Aaayiin
Oh
[Chorus]
You want goody bag *Ibile* (Chacha)
See your goody bag *Jomo* (Chacha)
Take my goody bag (Chacha)
Better goody bag *Aayin* (Chacha)
You are feeling it *feeling it* (Oh yea)
Now you’re feeling it *feeling it* (Oh yea)
Every girl is feeling it (Oh yea)
Africa is feeling it *Jomo* (Oh yea)
[Hook]
If you want goody bag say
Oh oh oh
Sister brother (Chacha)
Everybody sing it say
If you want goody bag say
Oh oh oh
Sister brother (Chacha)
Ananana eh
 

[Verse – Zlatan]
Ayeeh woo
Baller bi ti kaka
Olohun everything na chacha
Won le won ba ti ki won gbe okada
Orijo mo ko si, Olohun osha proper
Ibile woo
Money too sweet Abeg
Na Everyday they find me come
They don know my address
More money, more problem
As the problem they come
Money dey solve them
[Harrysong]
And my handsome thinking
Make I never answer
The money full ground inna Ghana must go
Kcee Know, E money sef know
So so Skiibii compliment o
Alterplate we bang o
Sweet music, sweet calypso
Dem dey feel am London, Soweto
I show you money wey go scatter your brain o
[Chorus]
You want goody bag *Ibile* (Chacha)
See your goody bag *Jomo* (Chacha)
Take my goody bag (Chacha)
Better goody bag *Aayin* (Chacha)
You are feeling it *feeling it* (Oh yea)
Now you’re feeling it *feeling it* (Oh yea)
Every girl is feeling it (Oh yea)
Africa is feeling it *Jomo* (Oh yea)
[Hook]
If you want goody bag say
Oh oh oh
Sister brother (Chacha)
Everybody sing it say
If you want goody bag say
Oh oh oh
Sister brother (Chacha)
Ananana eh
Hah!
It’s Aladdin the dangerous

No comments:

Post a Comment