Saturday 3 December 2022

Obi Dey Go Program Wey Dem No Invite Am -Comedian Apkororo At 'The Experience'

 


He started off by warning the organiser to respect their ministry then. From 0:32 sec of the clip.


He said:
"Thank God say im don go. If to say he dey here i for tell am. Please help me tell am if you know am.

I notice he do go to programs back to back now even when dey no invite am. Him (Peter obi) dey always go program wey dem no invite am"
 


-Comedian Akpororo throws jab at Peter Obi

No comments:

Post a Comment