Monday 26 February 2024

[Lyrics] Burna Boy — “Ye”


 STREAM/DOWNLOAD

Burna Boy – Ye Lyrics


Yeah
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
Die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga die for nothing
My nigga, Oluwaburna o “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye  Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”


This one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey dapada
Dada cover my face
Calling me lagbaja
Biggie man wey no dey wear agbada
Ahn Ahn


My nigga what`s the complaint


G-wagon, all the Bentley  

The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Ahn! Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can`t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can`t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey


My ni-ga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My ni-ga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Ahnn, Make you know say anything wey you do
Dem must comentate “I can`t coman kill myself”
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way “I can`t coman kill myself”
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey


But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still want turn up


My nigga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing


Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night 4 shows am juggling
Flow like the ocean
My boat am paddling
Shout out shina peller
That`s my bro; my family
Flows in chills
When it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight
You are not my mate
If you be commissioner
I be Head of state


But my people dem go say
I no want kpai
I no want die
I no want kpeme
I want enjoy
I want chop life
I want buy motor
I want build house
I still wan turn up


My nigga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what`s the complaint
G-wagon, all the Bentley
The gyal dem riding with me
I no fit Die for nothing


Oluwaburna o
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ahn an Ye Ye Ye Ye “ehn ehn”
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye “ehn eh”
Ye Ye Ye o

No comments:

Post a Comment